BBNAIJA: NEO WASHES VEE'S UNDIES AND BRA

OPINIONS - Posted on: 24th Aug. 2020 at 8:14AM
The Big Brother Naija 2020 has been a source of entertainment in Africa today. The housemates are getting entangled with each other and a case to watch is that of Vee and Neo. Laycon found Neo washing the undies of his crush, Vee. Here is the conversation that ensured as compiled by Ada on her Facebook page:

Neo is helping Vee wash her clothes..

Laycon: Guy, na bra you dey wash? You dey wash bra? Yay!! You dey wash pant.

Neo: Guy, you nor go keep quiet now..

Laycon: Omo Never!! Never!! Never. I do my underwear myself. The woman who does my laundry I dont give her my boxers to wash.

Neo: Guy that one na normal thing. But I'm saying, if you come dey with person now.

Laycon: I dey with am for how many weeks.

Neo: I nor know oo. I no dey reason wetin you dey talk.

Laycon: Omo we go keep am oo. We go go buy another one.

Neo: Me I nor dey send oo. Na to wash cloth, no be much.

Neo: If you gonna wanna fuck it, you gon wanna do her laundry.

Laycon: that does not apply to me.

Neo: Me I nor dey reason all these things.

Laycon: Ehen, because your own don pass knacks na. Na love. Or adeyele jazz don dey work.

Neo: You dey mad. Come enter my mind tell me whether na love na..
Hmmmm!

Would a man wash his girl's undies in the name of love or even for the intention of getting her to have sex with her? Laycon seems to think this is awkward. But Neo appears to be cool with it, oh, really?

Posted by: Emdee David

You MUST be logged in to post comment(s)

Comments

No post comments available!